Cm A# Fm G# Cm Me before, omo A# Fm Inside life, they don’t know G# Do covers I no stop Cm One more video I turn up A# Paid mi jehjeh Fm See me now my own don clear G# From mile 3 to yankee Cm As I enter the Ama A# My Alma-mater (ama matter) Fm You self you con dey wonder G# Sey wetin I Go do Cm I don meet the Holy Father A# IDAN (e don) dey my matter Fm If you say I nor fit Do am G# Then nah wetin I Go do D# I enter like Magician A# I shock insta Fm Billboard nah me get am G# The way I enter D# I enter like Magician A# Nor be common entrance Fm Na Large Entrance G# Abobi no resistance Showed up and I bossed up I don show and I can’t stop You can’t stop me They take shots and I hold block I step out it’s a road block No one can stop me Shutting down cities Jaye lo. I’m living my dream From choba to yankee As I enter the Ama My Alma-mater (ama matter) You self you con dey wonder Sey wetin I Go do I don meet the Holy Father IDAN (e don) dey my matter If you say I nor fit Do am Then nah wetin I Go do I enter like Magician I shock insta Billboard nah me get am The way I enter I enter like Magician Nor be common entrance Na Large Entrance Abobi no resistance