MAGICIAN (ft Davido) - MORRAVEY, acordes de ukelele


Puntuación:
(0) Votos: 0

Publicado: 2023-12-19 16:01
Seleccion acordes: Ethan Cooper


ton-
-2
ton+
Bm A Em G D


Am G Dm F

Am
Me before, omo
G            Dm
Inside life, they don’t know
               F
Do covers I no stop
                      Am
One more video I turn up

           G
Paid mi jehjeh
                      Dm
See me now my own don clear
               F
From mile 3 to yankee

               Am
As I enter the Ama
               G
My Alma-mater (ama matter)
                     Dm
You self you con dey wonder
          F
Sey wetin I Go do

                    Am
I don meet the Holy Father
                    G
IDAN (e don) dey my matter
                 Dm
If you say I nor fit Do am
               F
Then nah wetin I Go do

             C
I enter like Magician
           G
I shock insta
                 Dm
Billboard nah me get am
            F
The way I enter

             C
I enter like Magician
                  G
Nor be common entrance
              Dm
Na Large Entrance
                F
Abobi no resistance

Showed up and I bossed up
I don show and I can’t stop
You can’t stop me
They take shots and I hold block
I step out it’s a road block
No one can stop me

Shutting down cities
Jaye lo. I’m living my dream
From choba to yankee

As I enter the Ama
My Alma-mater (ama matter)
You self you con dey wonder
Sey wetin I Go do

I don meet the Holy Father
IDAN (e don) dey my matter
If you say I nor fit Do am
Then nah wetin I Go do

I enter like Magician
I shock insta
Billboard nah me get am
The way I enter

I enter like Magician
Nor be common entrance
Na Large Entrance
Abobi no resistance

Otros acordes de ukelele: