Commas - Ayra Starr, guitar chords


Rating:
(0) Votes: 0

Published: 2024-02-05 16:13
Selection chords: Sarah Harris


ton-
Tonality
ton+
F Am


Intro:
Oh
Oh no
Eh-yeah, eh-yeah

Verse:
F
Na which kind life wey I never see?
                               Am
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, commas
F
Original, no be parody
                               Am
E no fit clear for your memory
Whether na winter or summer, ajeh

Pre-chorus:
                             F
Barbados, Havana, livinʼ life
See my fire burninʼ bright
                Am
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
                        F
Dem never know I kala tori mo fine
                                                            Am
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you kiant fool me

Chorus:
                        F
Energy wrong, I log off (Log off)
Mowa friendly and conscious (And conscious)
                      Am
Iʼm allergic to sokuso
Iʼm not ready for confusion (No, no, no, no)
                                 F
Dem telly me make I show love (Show love)
Sability on gbona
                           Am
Everything na connection
Iʼm not ready for confusion, oh

Verse:
Things happen inside life
Draw tattoo, make I live my life
Dreams come true, if na fight
Fight the fight, make you no Go tire
Fire dey go, fire dey go
You need to put your body and soul
Leave your worries alone

Pre-chorus:
Barbados, Havana, livinʼ life
See my fire burninʼ bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you kiant fool me (Oh)

Chorus:
Energy wrong, I log off
Mowa friendly and conscious
Iʼm allergic to sokuso
Iʼm not ready for confusion (No)
Dem telly me make I show love
Sability on gbona (On gbona)
Everything na connection
Iʼm not ready for confusion (Confusion)

Outro:
Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, commas
Eh-yeah
Eh-yeah, yeah-yeah (London)
Steady increasing the commas
Comma, comma, commas

Other Guitar Chords: