




Bm A Em G Bm Me before, omo A Em Inside life, they don’t know G Do covers I no stop Bm One more video I turn up A Paid mi jehjeh Em See me now my own don clear G From mile 3 to yankee Bm As I enter the Ama A My Alma-mater (ama matter) Em You self you con dey wonder G Sey wetin I Go do Bm I don meet the Holy Father A IDAN (e don) dey my matter Em If you say I nor fit Do am G Then nah wetin I Go do D I enter like Magician A I shock insta Em Billboard nah me get am G The way I enter D I enter like Magician A Nor be common entrance Em Na Large Entrance G Abobi no resistance Showed up and I bossed up I don show and I can’t stop You can’t stop me They take shots and I hold block I step out it’s a road block No one can stop me Shutting down cities Jaye lo. I’m living my dream From choba to yankee As I enter the Ama My Alma-mater (ama matter) You self you con dey wonder Sey wetin I Go do I don meet the Holy Father IDAN (e don) dey my matter If you say I nor fit Do am Then nah wetin I Go do I enter like Magician I shock insta Billboard nah me get am The way I enter I enter like Magician Nor be common entrance Na Large Entrance Abobi no resistance